05-07-2019, 09:13 PM
Knakumo Aniso A Serial Rapist wey dey rape married women nd young girls for tombia round about under brigde.. Bayelsa state government don arrest ham.. Him gang members dem still dey on the run.. But las las all of dem go enter.